I entered a bus from lokoja to Minna. After some minutes, I decided to scare the passengers. So I brought out my phone and started faking a call.
'' Hello Oga, I don dey press that button since but the bomb no gree blow. Na the blue one I go press or the red one? Ok the red one? I go do am now'' come and see reactions.
Igbo man: (picks his phone to make a call) '' hello Chuwkudi, run now to Apapa and wait for my container. It's like I will die today but make sure you collect my money from chukwuEmeka.
Yoruba woman: ''Driver wêré, So u can’t stop for somebody to come down? Oloshi.. I was just laughing inside until the Hausa man siting close to me said (to me).
Hausa man: ''Oga abeg that time wey u dey make call, where dem say make you press so dat the bomb go blow? Coz i don dey press my own sef since and d tin never blow. I jumped out of the luxurious through window. Me wey dey play.......
No comments:
Post a Comment